Burna Boy – Normal (Lyrics)
Normal (Lyrics) by Burna Boy
Burna Boy, a Nigerian music sensation and song composer with a Grammy award, presents the words to his fantastic song “Normal.”
Burna Boy – Normal (Lyrics)
Oya shogo logo, omo logo
Lora motto, kólé tomorrow
Naira kobo, owoni koko
I see the future mo loju kokoro
Ayé le cococo, issa joko
And if you blow, jijo coco
Shogo logo, oh, oh, omo logo
Man shogolo
Toba le gbe mi de bẹ, I go follow
I no like trouble
Don’t like catching feelings
A bo ri bí mo ṣe gawu
I no get many paddy
Gyal dem dey pack like sardine
Gbagbe, wetin man go talk, e be normal, normal (Normal, oh)
Normal, normal (Omo logo, logogo)
Normal, normal (wọn wá mi leko)
Normal, normal
Toba le gbé mi de bẹ
Only the money, gbé mi de bẹ
People dey doubt, say e sure for me ké?
Rich nigga before I signed to label
I dey grind from day one ’cause I like to make sense
One, two girls and I want them naked
One [?] got me a [?] is over rated
Need more girls ’cause my brother dey there
And we like to make friends
Once in a year
Try to dey knack somebody girlfriend
Find one sweet one, carry debe
To bá lọ gọ́, wárí meme oh
Toba le gbé mi de bẹ, I go follow
I no like trouble
Don’t like catching feelings
A bo ri bí mo ṣe gawu
I no get many paddy
Gyal dem dey pack like sardine
Gbagbe, wetin man go talk, e be normal, normal (Normal, oh)
Normal, normal (Omo logo, logogo)
Normal, normal (wọn wá mi leko)
Normal, normal
Normal, normal
It be normal, normal
Normal, normal (Normal, oh)
Normal, normal (Omo logo, logogo)
Normal, normal (wọn wá mi leko)
Normal, normal
Toba lé gbe mi de be, I go follow.